X  HOME  Naija Music Album  Search  About Us







Join Our Telegram Channel





T.I Blaze - Sometimes (Canadian loud) | Free Mp3 Music Download





T.I Blaze - Sometimes (Canadian loud)



Nigerian top-notch Dapper Super-star, T.I Blaze has released new single called "Sometimes."




They call me T I Blaze
Hmm yo yo oh oh
Every day man ah been knocking
Every time man ah been working
Steady grinding wan tire me
But I no fit quit hustle for mummy (Hustle for mummy)
Sometimes food no dey give man joy
But Canadian loud the feeling is different
Aimoye shenking but no loose guarding
Loru loru lafin boshe


Why life come hard
And man no wan to do bad (to do bad)
Cause I no wan suffer later
Na every time I dey sad (Ayy)
B'ashe n shey dating l'anshey military

Excessive bombing k'ato ri maga ta gb'ori duro
So me I went faraway
Mummy mi nbe ni'le oh
They said I have gone astray
Nigba tori jombo timo we yeah
But no one to ginger me I ginger myself


I woke myself then I said to myself
Boy Blaze remember what mama said
Sooner or later them go hear my cassette for their radio
All this fine girls dem ah redi oh
Dem go dey call me baby oh
Egun l'eri eshi mari mariwo
So e ma pariwo


 

 

 

 

Download Mp3

 

 

 

 

 

 

For more

 

 

 

 

 

 




For individuals who appreciate musical excellence, this song is a recommended inclusion in their curated playlists.




Related..
T.I BLAZE - Dodge (MP3 Download) - kpknaija T.I BLAZE - Dodge
NaijaMusic
T.I Blaze - Jericho | MP3 Download T.I Blaze - Jericho
NaijaMusic


Comment

name


Hit songs The kingman     10-04-2025 07:40:43am

Hit songs Hit songs



Might Also Like






Trending Naija Music









Recent comment
The kingman on  –  Hit songs





KPKNAIJA | Top Naija Music Hub



Visit us on facebook



Visit us on X

Visit us on Whatsapp



kpknaija-footer

Privacy Policy

Disclaimer

trendy

DMCA.com Protection Status

© 2025 Kpknaija