X  HOME  Naija Music Album  Search  About Us







Join Our Telegram Channel





Hotkid - my way | Free MP3 Download





Hotkid - my way



9ja Hotkid, whose real name is Moshood Adeola, has unveiled a new single titled "My Way," showcasing his dynamic artistry and lyrical finesse while carving out a unique space in today’s music scene.




They say money can't buy happiness
But I still wanna get it
I rather cry in a private jet
Than to be smiling in the trenches

Even the girl wey u love
Go follow another man
When there is no money ahh
She gat me worried now
Cus only me got me ahh
So, I do my thing my way
Mio dele foor laye

Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo made
I do my thing my way
Mio dele foor laye
Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo made
So many oppressions on Instagram
And me I no fit risk my life
Cus if person go do ritual
Iro oooese kese Loma paa


Even my niggas wey don make am now
If I call on them they go fall my hand
And me I no fit reason am
Kilode ooomake we no dey get kwata
Cus even the girl wey u love
Go follow another man
When there Is no money ahh
She get me worry ahh
Cus only me got me ahh
Say ur girlfriend go follow another man
When there is no money ahh
She got me worried now
Cus only me got me ah
I do my thing my way
Mio dele foor laye
Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo made
I do my thing my way
Mio dele foor laye
Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo made
 

 

 

 

 

 

 

Download mp3

 

 

 




For individuals who appreciate musical excellence, this song is a recommended inclusion in their curated playlists.




Related..
my way - Hotkid MP3 Download Hotkid - my way
NaijaMusic


Comment

name


Nice songs Fineboy John     17-08-2025 09:35:19am

Nice songs Fineboy Nice songs Fineboy

DJ RAMA ALWAYS GIVE THE BEST AMONG THE REST, I LOVE YOU BRO CELEBRITYNETWORK     18-07-2025 11:50:39pm

DJ RAMA ALWAYS GIVE THE BEST AMONG THE REST, I LOVE YOU BRO DJ RAMA ALWAYS GIVE THE BEST AMONG THE REST, I LOVE YOU BRO

I LOVE THIS REGGEA MIXTAPE VERY MUCH DJ BIG N     18-07-2025 11:48:48pm

I LOVE THIS REGGEA MIXTAPE VERY MUCH I LOVE THIS REGGEA MIXTAPE VERY MUCH

Hit songs The kingman     10-04-2025 07:40:43am

Hit songs Hit songs



Might Also Like






Hottest Naija Music
Fido - Omo Ologo
Naijamusic
Fido - Dollarpor
Naijamusic
Fido - Lungu
Naijamusic
Fido - Boko
Naijamusic
Chella - Loyal
Naijamusic
Iyanya - BlueWaters
Naijamusic
Jux - THANK YOU
Naijamusic
Tiimie - Owo Eyo
Naijamusic



Trending Naija Music
Burna Boy - Dem Dey Burna Boy - Dem Dey
Naijamusic



You might like
Magixx - Unlimited
Naija music
Balloranking - Lavish
Naija music
Balloranking - Dirty
Naija music
Fela - Zombie
Naija music



Hottest Album









Recent comment
John on  –  Nice songs Fineboy
CELEBRITYNETWORK on  –  DJ RAMA ALWAYS GIVE THE BEST AMONG THE REST, I LOVE YOU BRO
DJ BIG N on  –  I LOVE THIS REGGEA MIXTAPE VERY MUCH
The kingman on  –  Hit songs





KPKNAIJA | Top Naija Music Hub



Visit us on facebook



Visit us on X

Visit us on Whatsapp



kpknaija-footer

Disclaimer

trendy

DMCA.com Protection Status

© 2025 Kpknaija| Download Hot Naija Music