X  HOME  Naija Music Album  Search  About Us







Join Our Telegram Channel





Hotkid - my way | Free Mp3 Music Download





my way - Hotkid | mp3 song Download - kpknaija



my way - Hotkid song. Moshood Adeola, professionally known as Hotkid, has carved a distinctive niche within the contemporary music landscape through his dynamic artistry and lyrical prowess.




They say money can't buy happiness
But I still wanna get it
I rather cry in a private jet
Than to be smiling in the trenches

Even the girl wey u love
Go follow another man
When there is no money ahh
She gat me worried now
Cus only me got me ahh
So, I do my thing my way
Mio dele foor laye

Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo made
I do my thing my way
Mio dele foor laye
Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo made
So many oppressions on Instagram
And me I no fit risk my life
Cus if person go do ritual
Iro oooese kese Loma paa


Even my niggas wey don make am now
If I call on them they go fall my hand
And me I no fit reason am
Kilode ooomake we no dey get kwata
Cus even the girl wey u love
Go follow another man
When there Is no money ahh
She get me worry ahh
Cus only me got me ahh
Say ur girlfriend go follow another man
When there is no money ahh
She got me worried now
Cus only me got me ah
I do my thing my way
Mio dele foor laye
Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo made
I do my thing my way
Mio dele foor laye
Nobody go follow me feel my pain
I keep asking
Igbawo lowo made
 

 

 

 

 

 

 

Download mp3

 

 

 




For individuals who appreciate musical excellence, this song is a recommended inclusion in their curated playlists.




Related..
my way - Hotkid | mp3 song Download - kpknaija Hotkid - my way
NaijaMusic


Comment

name


Hit songs The kingman     10-04-2025 07:40:43am

Hit songs Hit songs



Might Also Like






Trending Naija Music
Na Gode - song by Danny S mp3 download - kpknaija Danny S - Na Gode
Naijamusic









Recent comment
The kingman on  –  Hit songs





KPKNAIJA | Top Naija Music Hub



Visit us on facebook



Visit us on X

Visit us on Whatsapp





Privacy Policy

Disclaimer

trendy

DMCA.com Protection Status

© 2025 Kpknaija